"In protest against the inability of Nigeria to grant IJAW REPUBLIC I have relocated my corporate investments to Benin Republic. Benin is my adopted homeland today" - Ex Militant Leader, Asari Dokubo.
I doubt if d pple u dey direct ur action to go miss u. But sha All d best. I wish all those politrikcians were dey steal our bread Ãήϑ butter go follow ur footstep.amen Ãήϑ safe jorney
SMH for this so called freedom fighter. After you don milk Niger Delta oil finish you dey run go Benin Republic abi demself don find oil there. You for jst claim Gabon. After you don buy private jet for naija you one go finish Benin republic resource. Abeg quick go because you dey among naija problem self. See this political chameleon they look for republic wey him one head. Greed fat head/body thief. You can go to the atlantic ocean for all I care.
God will fish dem out one after d other, noting is hedding under d son hw main soul have kill u we pay 4rite my God is alive, nigeria is in God's hands not human
The rantings of a thoothles lion.full of sound and fury,signifying NOTHING!!!.asari,u b God?abi u d press God belle when him d purge?go naa.make the country wey u d run to go d pay u 13 million dollars not to vandalise pipeline also.RUBBISH!!.and beta not come back oo.cus dat tin wey u d run from go still catch u as long as u neva die.
Fat fool abeg naija wnt peace, I hear say na u d control boko haram too, so no nid 2 run bc the wil surely fish u out, or abi dem talk say Benin Republic no get militant? Abeg we no nid ur corpse mak dem tak am too bc na die u 1 go die so.
I appreciated ur opinion and exercise of your fundamental human right,but there's no place like home.
ReplyDeleteA child cannot permanently run away from his mother
ReplyDeleteIlliteracy is a disease mstewwwww
ReplyDeleteGudluck
ReplyDeleteI doubt if d pple u dey direct ur action to go miss u. But sha All d best. I wish all those politrikcians were dey steal our bread Ãήϑ butter go follow ur footstep.amen Ãήϑ safe jorney
ReplyDeleteAsari,safe journey. Allah ya raka taki gona.
ReplyDeleteIlliteracy is never a disease cos it could be curable.illiteracy is rather a defect in human's life.
ReplyDeletePerhaps,peace will be restored in N/delta region.Asari,kindly ride on.
ReplyDeleteThnx Dokubo! this is normal to d first class Nigerians.
ReplyDeleteWhere ever you can find peace of mind go there is never a sin
ReplyDeleteGood riddance 2 baaaad rubbish!!!
ReplyDeleteFrom where did u get d money u are investing there ? Is d money not Nigeria's money, made from oil bunkering?
ReplyDeleteFool because death done dey kill all the bad politicians,u start dey run for naija.u never start self
ReplyDeleteSMH for this so called freedom fighter. After you don milk Niger Delta oil finish you dey run go Benin Republic abi demself don find oil there. You for jst claim Gabon. After you don buy private jet for naija you one go finish Benin republic resource. Abeg quick go because you dey among naija problem self. See this political chameleon they look for republic wey him one head. Greed fat head/body thief. You can go to the atlantic ocean for all I care.
ReplyDeleteMy brother I feel u but aint no plce like home. Don't say it loud because of the day you must need to come home.
ReplyDeleteWhat impact do his present in 9ja make? He is such a big fool. We don't even need him in 9ja Abe ooo
ReplyDeleteGod will fish dem out one after d other, noting is hedding under d son hw main soul have kill u we pay 4rite my God is alive, nigeria is in God's hands not human
DeleteLiving ur mother land is never a good idea so think twice before taking any that u will end up regeting. Don't I didn't warn u
ReplyDeleteI am so dissapointted in u after making money from nigeria u re na going to another country to estiblish our money God dey look una
ReplyDeleteGovt suppose arrest dis man and may EFCC involue for e matter were e dey carry our moni go
ReplyDeleteDo u think d govt and people of Benin republic don't have their own problems too? Better run back cos even Kaduna state is better than that country.
ReplyDeleteDıd ı hear smby say "freedom fıghter".hım name b lyk fıght sef "Asarı Dokubo" Saca Swıne!!!
ReplyDeleteThe rantings of a thoothles lion.full of sound and fury,signifying NOTHING!!!.asari,u b God?abi u d press God belle when him d purge?go naa.make the country wey u d run to go d pay u 13 million dollars not to vandalise pipeline also.RUBBISH!!.and beta not come back oo.cus dat tin wey u d run from go still catch u as long as u neva die.
ReplyDeleteCheck this website www.celebritymoment.com
ReplyDeleteHappy to miss U̶̲̥̅̊ dude.
ReplyDeleteGood ridance to bad rubbish! Congrats and safe journey. Abeg make you no look back biko dalu o! Dan banza!
ReplyDeleteSafe journey, maybe d maybe you'll learn how to stop confusing Ur kingsmen. So long brother!
ReplyDeleteFat fool abeg naija wnt peace, I hear say na u d control boko haram too, so no nid 2 run bc the wil surely fish u out, or abi dem talk say Benin Republic no get militant? Abeg we no nid ur corpse mak dem tak am too bc na die u 1 go die so.
ReplyDeleteif that ll give us peace y not bt remember the law of seed tym n havest u cnt plant casava n reep yam
DeleteFool
ReplyDeleteI love this country!
ReplyDelete